Monday 18 May 2015

FANS CATCH WIZKID AFTER HIN LIE SAY HIN DEY AMERICA

So WizKid sabi lie like this?


Fans catch WizKid for instagram after the Former E.M.E artist lie say hin dey Los Angeles. WizKid go hin instagram post this picture (for up) come write "Morning LA". One fan come catch say na still 5 pm for LA and so make hin stop to dey lie.
WizKid don delete the comment and block the fans.


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.