Tuesday 19 May 2015

BARACK OBAMA DON GET PASS 1 MILLION FOLLOWERS FOR TWITTER AFTER FEW HOURS WEY HIN JOIN TWITTER

Yesterday evening American presido join Twitter with the handle @PROTUS and after 14 hours wry hin join the 44th presido of America don almost get more followers pass all the naija celebs with 1,537,856.


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.