Friday 3 April 2015

WAIT OO! ARMY DON SEE BUHARI CERTIFICATE?

APC member Sen.Tokunbo Afikunyumi go twitter to announce.say Naija Army don see General Muhammad Buhari certificate. Wait! why dem see am after election.
Hin talk say make dem sack Army Chief of staff and Army secretary



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.