Friday 3 April 2015

FRANCE PRESIDO DON INVITE BUHARI TO PARIS

French Presido Francois Hollande don call the next Naija presido General Muhammad Buhari.This nat hr first official phone call wey GMB dey get from another country presido.
French Embassy for Abuja talk say hin tell Buhari Weldone for the peace wey Naija get for dem.
presido election.Mr Hollande tell Buhari say hin want make the two countries continue to dey do business just like the way e dey under Presido Goodluck Ebele Jonathan.Hin come invite Buhari cone Paris so that dem go talk.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.