Saturday 4 April 2015

WAEC WAN START TO DEY USE CBT?

West African examination board (WAEC) go soon follow JAMB very soon as dem plan to start to dey use the Computer Based Test(CBT) method.
WAEC registrar Dr Iwi.Uwadae talk say WAEC dey plan to introduce technology for all hin exams around the whole west-Africa.
Hin talk say dem office for Lagos don already get pass 350 computers and dem dey plan to get more.
Hin no talk whether dem go start  this year,so if you dey write this year,no fear.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.