Saturday 4 April 2015

I NO DEY BEAT WOMAN---MAY D

May d don talk through hin manager say hin no dey beat hin mama pikin and hin former girlfriend Adebola Olowoporoku as she dey talk last week.
Hin manager and hin cousin Akinbode tell Punch newspaper Saturday Beats say dem lawyer and PR team go reply Adebola.Hin yarn say May d no wan talk about am but many of hin fans don dey reply am say May d no fit do that kind tin.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.