Friday 10 April 2015

THE NANNY WEY KIDNAP OREKOYA PIKINS DEY ASK FOR N15M

The nanny wey kidnap the Orekoya boys dey ask for N15M 2 days after she kidnap dem.from dem house for Surulere before dem go release dem.Police Oga for talk-talk Kenneth Nwosu talk say Police dey investigate more about the matter and the only thing na make dem come back alive.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.