Friday 10 April 2015

SO DEM DON DEY SELL ONLINE SEX WITH RECHARGE CARD?

So I dey my own jeje for whatsapp na him this girl (nneka) send me this message.I no know am before, but I dey see the rubbish wey she dey use for dp.She say make I send am credit (Mtn 100) before wey go do online sex.Abeg my people, wetin I go do?



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.