So, I bin miss this gist from wetin I hear she hack the Music Taliban account for instagram come expose all hin chats with different girls.
Hin dey drop hin pin for different girls come dey tell dem to message am so that dem go see. Him even tell one say him be African international superstar.
Oritsefemi today go Instagram to expose the girl wey do am.
E be like say hin don toast the girl too sef.
All this musicians sef.

E-more
No comments:
Post a Comment
This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.
Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.