Thursday 30 April 2015

PICTURES OF THE PIKINS AND WOMEN WEY DEM RESCUE FROM SAMBISA FOREST

See suffer!
This na some of the pikins wey Naija army save from Sambisa forest. Doctors don dey test and treat dem if dem carry any sickness.
look more picture.





E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.