Wednesday 29 April 2015

PICTURE FROM QUEUE FOR FILLING STATION THIS NIGHT

My camera no too good. The queue for Lagos today don cause serious go-slow as many people dey road so that dem go buy fuel put for inside dem motor. Meanwhile NNPC dey blame tanker drivers, say dem no distribute the fuel say fuel dey enough and no scarcity na because of the drivers na him fuel no dey.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.