Thursday 2 April 2015

PHOTO: PDP GOVERNORS TROWAY TWALE TO.PRESIDO JONATHAN + PROMISE SAY DEM GO WIN BACK DEM STATES



PDP governors from Delta,Gombe,Akwa-ibom,Cross-river,Ebonyi,Bayelsa,Enugu,Plateau, Kaduna don troway presido Jonathan salute.
Dem hail the presido the way hin no cause wahala after hin no win the March 28 election.
Governor Godswill Akpabio from Akwa-ibom.talk say PDP go try win back all the places wey dem dey before. Hin talk say PDP na the only party wey put the whole Naija for mind.

E-more


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.