Thursday 2 April 2015

OBAMA CALL PRESIDO JONATHAN,TROWAY AM SALUTE!

Presido of America don call Naija presido Goodluck Jonathan say welldone for wetin hin do,and as hin no caused wahala for the election.
Na Reuben Abati yarn this one for hin Twitter page.Other presido from other countries like Ivory coast,South Africa and others don call am,tell am tuwale!



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.