Thursday 2 April 2015

5 CHILDREN DIE AS DEM DEY CELEBRATE AS BUHARI WIN ELECTION

5 children don die for Kano as people dey celebrate the election wey APC presido candidate General Muhammad on Tuesday.
Motor wey dey speed for Kofar Dawanau for Dala local government,Kano state.

As dem bring the pikin dem come Muritala Muhammed Specialist Hospital 5 of dem don die.The pikin dem na from different places for the town.The hospital don carry the body give dem parents and na only two dem carry go Mortuary.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.