Friday 10 April 2015

NIGERIAN AIRFORCE HELICOPTER DON CRASH TODAY

Naija Airforce helicopter today don crash today for training mission for Lagos around 10 o'clock this morning.Nobody die according to wetin Naija Airforce oga for talk-talk Dele Alonge talk.The helicopter spoil well well and wetin cause the crash na hydraulic failure.More investigation don start about wetin happen.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.