Thursday 30 April 2015

NAWA OO SOUTH AFRICAN GOVERNMENT DEY PUT TATTOO FOR HIV VICTIMS PRIVATE PART

Dem just sign this law. The law talk say:
" If you get HIV/AIDS for south Africa after dem advise you and dem give you counseling dem go come give you Tattoo near your private part."
The tattoo dey so that when people wey no get HIV wan sleep with you dem go see say you get the disease and if dem wan continue that na dem business.
The government dey beg everybody wey get HIV/AIDS to comot go hospital so that dem go collect the tattoo
Una support the law?
Remember south Africans na dem get HIV pass for Africa.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.