Friday 3 April 2015

I NO TALK SAY I DEY GO EXILE--BODE GEORGE

PDP member Olabode George don talk say hin no dey run comot for Naija because APC candidate General Muhammad Buhari don win.
Hin talk say na because hin wan go right hin life history complete.Hin talk to do that,hin must comot from all the wahala life for naija,go place wey cool.Hin talk hin still from Naija and hin go come back as hin mama sef still dey alive.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.