Friday 3 April 2015

GT GUITARMAN DON DO SONG FOR BUHARI

Ember Entertainment artist and part ITK Naija 10 male vocalist don release Song for the presido wey Naija Just vote for.
I no know whether hin just record am.
The name of the song na Change (sai Buhari)
 download 



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.