Monday 6 April 2015

I NO SACK AMBODE---FASHOLA

Governor of Lagos Babatunde raji Fashola don talk say hin no sack APC candidate Akinwumi Ambode as many people dey talk.

Hin talk say Ambode retire from civil service after 27 years wey hin don serve Naija.
Hin talk say this na PDP handwork as dem no get better tin to talk na so so lie dem dey lie.Hin talk say for 16 years wey PDP rule naija,na only lie dem dey do.Fashola beg lagosians say make dem vote for Ambode and make dem no mind wetin PDP dey talk.


E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.