Wednesday, 8 April 2015

COURT DON STOP DSTV FROM INCREASING DEM PRICES

Justice C.J Aneke don stop Multichoice from increasing dem price for dem Pay TV "Dstv".Dstv wey announce say dem go.The judge tell Dstv to leave everything as e dey for now.Dem don postpone the case go April 16.




E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.