Wednesday 29 April 2015

COMEDIAN ALIBABA DON BUY PURPLE TRUCK

I no know whether hin just buy am but the tin look new. The comedian show hin powerful "toy" online and according to am hin neighbour too get the same tin. But who dey buy purple truck?
Hin neighbour own na the black one wey dem park for the other side.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.