Wednesday, 29 April 2015

BUHARI GO CANCEL MINISTRY OF SPORTS

Daily independent don yarn say Next presido General Muhammad Buhari no go appoint minster for sports after hin enter for May 29.
People wey dey close to the retired general talk say hin no go appoint minister for sports as hin feel say no be the solution to wahala for naija sports be that. Dem talk say hin go work with Director general of National sports commission (NSC) instead of minister for sports.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.