Thursday, 9 April 2015

BILLIONAIRE AYIRI EMMA DON LEAVE PDP GO APC?

Ayiri for this picture (up) dey with APC national leader Bola Ahmed Tinubu.Ayiri wey bin dey support PDP and  Presido Jonathan before hin lose the election.According to wetin dem talk be say as Jonathan lose Ayiri talk say hin need to support Buhari because of hin business.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.