Wednesday 29 April 2015

ANOTHER PIKIN DON LOST!!!


Wetin dey happen na!
Yannie Munachimso Oforduru ( 5yrs
old girl) don lost from her house for World Bank housing for Owerri last week Friday.
If you get any informate about where she dey call 08037075960,08038702481. No message from the kidnappers.
Chai! and the giro resemble Rihanna oo



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.