Tuesday 10 March 2015

WE GO WIN LAGOS,AND ALL THE SOUTH-STATES FOR NAIJA ----PDP GOVERNORS

Chairman PDP Governor Forum,Godswill Akpabio don talk say PDP go win election for all the states wey dey South and even Lagos.Hin talk this thing for Lagos, hin talk say make dem forget all this thing wey dem dey talk say na PDP go win Lagos.
Hin talk say dem do the meeting to talk how dem how in Lagos.Dem talk say Lagos na very important place.Gov Jonah Jang for Plateau state talk say make INEC make sure the card reader dem go work first before dem use am.The Governor wey dem too na Gov Liyel Imoke of Cross River, Seriake Dickson of Bayelsa, Ibrahim Shema of Katsina and Olusegun Mimiko of Ondo.

3 comments:

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.