Thursday 26 March 2015

SPORTS : CHELSEA COACH JOSE MOURINHO NA HIM BE THE COACH WEY MAKE MONEY PASS LAST YEAR , SEE OTHERS

Chelsea coach Jose Mourinho na him be the manager wey collect money pass last year. Mourinho make £13.2m.Carlo Ancelloti wey be Real madrid coach make £11.4m. see the full list

1. Jose Mourinho £13.2m
2. Carlo Ancelotti £11.4m
3. Pep Guardiola £11.2m
4. Arsene Wenger £8.3m
5. Louis van Gaal £7.3m
6. Fabio Capello £6.6m
7. Andre Villas-Boas £6.2m
8. Sven-Goran Eriksson £5.9m
9. Jurgen Klopp £5.3m
10. David Moyes and Laurent Blanc £5.1m

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.