Thursday 26 March 2015

SINGER 9ICE DON CHANGE THE NAME OF HIN RECORD LABEL

Politician and Singer Abolare Akande wey una know as 9ice don change hin records label name.9ice change the name from Alopomeji Records to Alapomeji Ancestral Records(AAR).
9ice don release two new songs under the new label.One na Familete wey hin friend and producer ID cabasa produce am.The other one na sugar wey Puffy T produce.
The songs dey comot for April 10 with another song.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.