The Popular Yoruba film actress just talk for this year AMVCA say she no be Yoruba girl. She be Urhobo girl!!.She sabi speak yoruba wella and she marry Yoruba actor saidi Balogun,that's why her name na Balogun.
No comments:
Post a Comment
This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.
Call +2348188393890 Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.
No comments:
Post a Comment
This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.
Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.