Thursday 26 March 2015

SINGER OMAWUMI DEY READY TO MARRY NEXT MONTH

Singer Omawumi dey ready to marry her lover Tosin Yusuf next month. The traditional marriage go happen for Warriors next month for April 18.
Omawumi carry 2nd for West African Idols.She and her lover Tobi don do the traditional marriage.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.