Thursday 26 March 2015

FILLING STATIONS FOR LAGOS CLOSE DOWN BECAUSE OF ELECTION!

Some filling stations wey dey normally busy for Lagos don close because of the election.
I go round Lagos to see whether filling stations dey sell petrol but most of dem don close. The ones wey dey sell get very long queues as everybody dey try buy fuel keep wey dem go use this election time.
This don cause high hold-up for cars wey dey move for road.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.