Thursday 26 March 2015

ONDO STATE DEPUTY GOVERNOR DON LEAVE PDP TO APC

Ondo state Deputy Governor Alh Ali Olanusi don announce this morning say hin dey leave PDP to APC.
This na 2 days till the elections start for March 28.
Hin contest as Gov.Mimiko for LP before hin follow am go PDP.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.