Tuesday 10 March 2015

SEE JIM IYKE OWN SHOKI

Jim iyke show say hin sabi dance
shoki as hin go G987 FM for Toronto. The OAP tell am say make hin dance shoki and trust Jim,hin scatter ground.




E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.