Wednesday 11 March 2015

SEE THE 2 DAY OLD PIKIN WEY DEM LEAVE FOR INSIDE KIOSK

Dr Oscar Odiboh and Naija police don rescue one 2-day old baby for inside one kiosk wey dem abandon for Marina street for Victoria island near we a bank.Dr Oscar  Odiboh give the pikin chief Molade Okoya-Thomas name talk say when hin receive the call,hin forget everything wey him
dey do,run go.
Hin say him call police and everybody wey emergency when hin dey go there.Hin talk say everybody just dey look the pikin and nobody do anything.
Dr.Odiboh wey be the owner of one NGO wey dem call "Afribaby initiative"tall say him give police family support department the pikin.
Dem don transfer the baby go Youth and Social development office and the pikin dey fine.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.