Monday 30 March 2015

SARAKI,AKPABIO,THEODORE ORJI WIN DEM SENATOR ELECTION

Akwa-Ibom governor Godswill Akpabio,Abia state Governor Theodore Orji and Bukola Saraki don win dem election for dem senate district.
Akpabio win with 422,009 for Akwa-ibom north east senatorial district.
Theodore Orji win Abia central with 46,070 votes.
Saraki dey go Senate again with 118,879 for Kwara central.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.