Sunday 29 March 2015

POLICE ATTACK CHANNELS TV REPORTERS FOR CALABAR

Channels TV just report for dem 10 pm news say police attack dem crew around 5-6 pm this evening.
The reporters talk say police collect dem camera, come put am teargas for body.
Dem collect tins from dem,come arrest dem keep for one place around Calabar roundabout.
The reporters call the commissioner before dem release dem.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.