Friday 13 March 2015

PHOTO :SEE AS PRESIDENT JONATHAN DEY LOOK FINE FOR SUIT

President Jonathan go Naija Stock exchange yesterday.Presido wear suit and I no go lie hin look fine.see another photo.




E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.