Monday 9 March 2015

PHOTO: BUHARI MEET WITH FORMER SA PRESIDENT THABO MBEKI AND FORMER HEAD OF STATE ABDULSALAMI ABUBAKAR

After dem see Goodluck Jonathan yesterday, the two come see Buhari today for Kaduna.
People talk say na because of election matter.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.