Friday 27 March 2015

PHOTO: APC CANDIDATE GENERAL MUHAMMAD BUHARI DON ARRIVE HIN VILLAGE DAURA FOR KASTINA

APC candidate for election tomorrow Gen.Muhammad Buhari don reach hin village for Daura around 4:40 pm.
Buhari arrive for Private Jet as many people don dey wait for am make hin reach. People wey dey there to welcome am include APC candidate for the state Aminu Masari former Speaker of House of reps.
Buhari go vote for Daura tomorrow.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.