Friday 27 March 2015

INEC GO RELEASE ELECTION RESULTS AFTER 48 HOURS---- JEGA

Inec chairman today as hin dey follow reporters dey talk for Abuja talk say the Election results go comot after 48 hours wey dem do the election. That na " days, so make Naija people expect the result for Monday 30 March.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.