Saturday 28 March 2015

DEM DON ARREST SOME APC CANDIDATES MEMBERS FOR SOKOTO

Tori wey dey come this morning,dey talk say dem don arrest some APC members for Sokoto this morning.
APC chairman for Sokoto Alh Usman Isah talk say the people wey dem arrest na Alh Mu'azu Zabira,APC Chairman Security Committee,Alh Abubakar Kani while dem enter Alh Ummarun Kwabo house.Nobody know wetin dem do.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.