Saturday 28 March 2015

BRYMO DON TURN PAPA YESTERDAY

Brymo girlfriend yesterday for hospital for Lagos born baby boy.Brymo give hin pikin name" waju" wey mean forward for Yoruba.
Brymo leave chocolate city for 2013.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.