Saturday 28 March 2015

BREAKING NEWS!!! CARD READER FOR PRESIDENT JONATHAN POOLING UNIT WHILE GENERAL MUHAMMAD BUHARI DON DO HIN OWN

President Jonathan with hin wife and mama no fit do hin accreditation this morning for Otueke.3 card readers no work but the INEC officials dey go bring the fourth one.
General Muhammad Buhari don do hin own with hin wife with for Daura,for the same polling unit wey hin don vote since 1999 after like 3 mins.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.