Friday 27 March 2015

SEE ACTRESS ENIOLA BADMUS BOYFRIEND



Eniola share this picture for her instagram.The guy dey stay for Lagos and dem talk say dem don dey date for some years now.



E-more


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.