Friday 20 March 2015

NAWA OOO!!! EBOLA DON COME BACK TO AFRICA

Ebola don come back Africa.This time e dey Liberia after some weeks remain wey the country wan free from the disease wey never get cure.
source:BBC

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.