Saturday 28 March 2015

MAKE INEC SHIFT THE ELECTION TIME TODAY---TINUBU



APC National leader Asuwaju Bola Ahmed Tinubu don tell INEC say make dem shift the election timetoday so that many people go fit vote.
Tinubu talk say make dem shift am after hin vote today for Alausa.
Hin talk many places like Ketu and Anthony village just dey start to do accreditation.Tinubu talk say make INEC try to solve the problem and shift the time wey voting go stop.



E-more


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.