Saturday 28 March 2015

BREAKING NEWS!!! INEC DON TALK SAY ELECTION GO CONTINUE TOMORROW

Independent Electoral Commission INEC don announce say election go continue tomorrow for people wey no fit vote today,to vote tomorrow March 29th.
INEC announce say make some pooling units wey dem no fit use card reader,make dem continue tomorrow.
This na the first time wey dem go do the same election for two days for naija.




E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.