Sunday 29 March 2015

KASTINA STATE POLICE COMMISSIONER DON DIE

Kastina state Police commissioner Alhaji Muhammed Hurdi  don since Friday.
Police PPRO Alhaji Aminu Sadiq announce am today after two days wey the commissioner die.
Dem talk say hin die on the DAT before Naija 2015 election start after hin don dey sick for long time.
Hurdi wey dem don bury since yesterday according to Muslim religion na very hard work policeman before hin die



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.