Sunday 29 March 2015

DR.SID AND WIFE SIMI DEY EXPECT BABY GIRL





Dr sid and hin wife simi dey expect baby girl.Simi wey do her Baby shower for Dorchester Hotel for London dey with Tiwa savage,wey go soon born.E be like say Simi and Tiwa go born for London.She go twitter announce say she go born baby girl.



E-more


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.