Thursday 19 March 2015

IYANYA MANAGER UBI FRANKLIN AND ACTRESS LILIAN ESORO DON DEY ENGAGED

 CEO of MMG Ubi franklin and Nollywood actress Lillian Esoro don dey engaged. Ubi propose to am this evening.The two of dem don dey date for some months now. Lillian dey popular for her role for "Clinic Matters".see the engagement ring sfter the cut.


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.