Wednesday 11 March 2015

I STILL DEY APC--ATIKU

Former Vice-presido Atiku Abubakar go twitter to deny the rumours say jin don leave APC.Hin talk hin still dey support make APC win this next election.see hin tweets




E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.